KelvynBoy - Yawa No Dey (Feat. Manifest)
KelvynBoy – Yawa No Dey (Feat. Manifest)

Where the headset dey ah? (Hear me now)
Let me tell them something now (eh)
Anada anada, m…
No man cudda come close (Mc, yeah)
Lai, lai, Kelvyn Boy, Afrofusion, Afrobeats badman
Tell’em now (Samsney)

Step in so raw

Wetin wey man no see before?

Social media too fake, so mi step in so raw
Always on the top floor
Like a lion man’ah roar
Me want some more
Music, gimme some more
DJ, take it from top
The place never dull
Anytime wey me dey around
Gyal’em say them want more (anada)

See say I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

See say I be too cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

Mo ayɛ a afɛre
W’ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a, ayɛ a, ayɛ a afɛre

Right now, don’t tell me nothing
Kelvyn Boy, I dey do my thing
Big tune touch down edey bounce
Negative, positive, edey count
Every season I give you new launching (anada)
I no go dey for one side, I be jumping (lai, lai)
I get reason when I do my thing
Me ano go cut my locks, me ano be Sampson
Anada, yeah

CHECK OUT: E.L – DADADO (Feat. Medikal x Stonebwoy)

Mo ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a, ayɛ a, ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a afɛre

See say I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

See say I be too cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

Small fly we dey fly, wey your man bore
We came to win, yɛn de yɛn mɛ pre draw
Ɛshi wo kraa, ɛshi wo kwa, na me yɛ no more
One, two, three, wetin man no see before?
The stone that, the builder go dey refuse
Corner stone, then mansion go dey use
We no dey hear so put this in the news
They tell us don’t, of course then we do (oou eh)
Why even pretend?
We dey on phone, that’s eleven over ten
Vhim never end
Rise to the top, that’s Creme de la Creme

See say I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

See say I be too cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

CHECK OUT: Pappy Kojo – Uomo (Feat. KidkBlack x Sarkodie)

Everybody
Link up inna di party
Henessy
Bare gyal inna di party
Light it up
Make I blow
Chalie whatsup?
Twa me tot make I go
No be drink, ebe things, ebe so
Ebe Xpliph, ebe Joint, ebe Igbo (uuu eh)

Mo ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a, ayɛ a, ayɛ a afɛre
Mo ayɛ a afɛre

See say I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

See say I be too cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)
Chalie I be cool (yawa no dey)
Atanfo ani ɛwu o (mo ayɛ a afɛre)

Anada, Upside As
Pass me di lighter, Blakkcedi
Atanfo ani ɛwu o, Natty Wande, Lailai, God Mc
Samsney on the beat (original Version)
K Danso (uhh)
See say I be cool, yo Diddy
Step in so raw yeah
Ha ha, ha ha