Kula released the first single of his upcoming mixtape. Download it here again and sing along with the lyrics which we have for you here.
Download Audio Kula – Amen (Prod. by Kula)
Intro
Uh
[In the name of Jesus]
BoiWeiPaa
[The Father, the Son and the Holy Spirit]
Let’s say a Prayer ….. Close your eyes
Verse 1
Heavenly Father
I come before u today with Thanks and Praise
Gyi w’asida
I could render you thanks for days
Cos I’m bad
Buh you accept me with wide embrace
And u deliver
Me from The evil the devil dey rain
Forgive me for ma sins LORD I’m a sinner
And lay a table before me
I beg, serve me my dinner
Ebi you gimme talent say make I rap
I dey force so open doors for me
Let the world know who be KULA.
Lemme make enough money to chill ma mother
Fly ma father to watch a Boxing Bout, Live in Vegas
Bless the lives of everybody wey believe in me
And make all of my exes regret say dem Leff me.
This talent u give me dieerr
Ebi dope
No wonder some people for the industry no fit cope -with me
Cos Any jam I jump on, I just dey murder
So don’t make other rappers fear to come and feature.
Hook
I beg Bless me Lord [Amen]
Let my music travel Ghana and beyond. [Amen]
Lemme be focus. – A rapper with a cause [Amen]
Let this audience gimme round of applause. [Amen]
Uhh!! I dey pray for Long Life. [Amen]
When the time is right, gimme good wife [Amen]
Me and ma Hommies, let us be Alright [Amen]
Bless the DJ Make he play ma song twice [Amen]
Check Out : Ghanaian Artistes Don’t Appreciate What They Have
Verse 2
Heavenly Father
I come before u today with Thanks and Praise
Gyi w’asida
I could render you thanks for days
Cos im a sinner
Buh you accept me with wide embrace
And u deliver me from The evil the devil dey rain
See my left, see my right.
Without u in my life, I can never win this fight
Cos its Not by my strength ooo-
Not by my might ooo
But by your spirit
U see, The Bible was right ooo
Help me achieve my Bigger Bigger goals
Afi sɛsɛɛ, den I dey kill Bigger Bigger Shows
Across Africa …. I dey kill Bigger Collabos
By then I grow, den I deliver killer killer flows
Daddy, I need your light to shine in my life
Bless anybody wey dey make I smile in my life.
Make my music hit the world charts one day
Negativity and Bad Friends dieerr no way
Hook
I beg Bless me Lord [Amen]
Let my music travel Ghana and beyond. [Amen]
Lemme be focus. – A rapper with a cause [Amen]
Let this audience gimme a round of applause. [Amen]
Uhh!! I dey pray for Long Life. [Amen]
When the time is right, gimme good wife [Amen]
Me and ma Hommies, let us be Alright [Amen]
Bless the DJ Make he play ma song twice [Amen]
Outro
Arra Miccolli Records
“Ei Kula”