DXD – Already Made
DXD – Already Made 

DXD – Already Made [Download]

INTRO:
Haha!! Eeeh!! aaa huh! Invaaaasion Opopororo!!

VERSE 1:
Now a days black turn to white,,
Green turn to Yellow,,
Truth turn to lies,,
The Girls Dem Increase the price ooo!!
If u no dey pay dem no dey like,,
If u no dey pay,,
Dem no dey see,,Dem no dey want u,,
Ashaa Gbu awobo po,,
So Boys Dem dey Pay just to Play and to pass through,,
Ur sweet Talk no dey pay her Bills,,
She get high maintenance she for Cash that deal,,
So she needs the Money everyday,,
If u like what u see make ur cheque do the Pay,,
She no get love,,so she no dey want Love,,
Money Rules the World around her,,
Already Made wey she want ooo,,
If ebe love matter den carry Go ooo!!

CHORUS:
Already Made wey she want,,
Already Made wey she want oo hey!!
She say she no dey want no broke guy,,
She no dey date no Broke Guys,,
Already Made wey Dem want,,
Already Made wey Dem Want oo hey!!
Dem say Dem no dey want no broke guys,,
Dem no dey date no broke guys

VERSE 2:
Yeaaay!!
If ur Money no dey talk,if ur Money no dey Fly Girl no go walk,,
If u no go pay,Another Man,,
Another Man go pay and carry Go no be her fault,,
Money for hand Back na Ground,,
Brother man just dey vex,,just dey Frown,,
U for make that money,,make u make that money,,Gyal Dem only want taste that Money oo!!

CHORUS:
Already Made wey she want,,
Already Made wey she want oo hey!!
She say she no dey want no broke guy,,
She no dey date no Broke Guys,,
Already Made wey Dem want,,
Already Made wey Dem Want oo hey!!
Dem say Dem no dey want no broke guys,,
Dem no dey date no broke guys

 

VERSE 3:
Soul dey want but the Body make weak,,
My Guy dey wish but no dey fit,,
So the Rich man take ein money take my Guy girl 4 ein Hand,,coz Right now Ein Pocket no dey sweet,,
Money 4 Hand,,back Na Ground,,
Brother man just dey Vex,,just dey Frown,,
U for make that Money make u make that money,,Gyal Dem only want Taste that money oo!!

CHORUS:
Already Made wey she want,,
Already Made wey she want oo hey!!
She say she no dey want no broke guy,,
She no dey date no Broke Guys,,
Already Made wey Dem want,,
Already Made wey Dem Want oo hey!!
Dem say Dem no dey want no broke guys,,
Dem no dey date no broke guys

OUTRO:
Ahaa is dxdeezy,,Sicnarf on the beat haha!! oooooh oooh ooooh oooooh!!

CHORUS TILL FADE!!